PiginFootballFans Arsenal dey play fulham ooo for emirates stadium. e don nearly reach half time no goal yet. Podolski don come sha but e dey bench.Arsenal dey carry the possesion now sha and na dem dey carry the shots on target. Oya make una predict scores and who go win

Ademusere Adekunle Samuel
ReplyDeleteArsenal 1 vs 0 fulham
Wale junior
ReplyDeleteArsenal 1 vs 0 fulham
Tunde Samson
ReplyDeleteArsenal 2 vs 1 fulham
Asenal 0-fuham 1
ReplyDelete