Saturday, 18 January 2014

Arsenal Versus Fulham Dey Start Now For Emirates Stadium

PiginFootballFans Arsenal dey play fulham ooo for emirates stadium. e don nearly reach half time no goal yet. Podolski don come sha but e dey bench.Arsenal dey carry the possesion now sha and na dem dey carry the shots on target. Oya make una predict scores and who go win

4 comments:

  1. Ademusere Adekunle Samuel

    Arsenal 1 vs 0 fulham

    ReplyDelete
  2. Wale junior

    Arsenal 1 vs 0 fulham

    ReplyDelete
  3. Tunde Samson

    Arsenal 2 vs 1 fulham

    ReplyDelete
  4. Asenal 0-fuham 1

    ReplyDelete