Saturday, 18 January 2014

World People Una See Ooo Gary Neville Get Wahala With Ozil Impact



Gary neville wen been dey man u dey talk put for ozil matter oo. The guy say although arsenal buy ozil and e don get good impact but say d impact wen the ozil don make nor be super impact. Say ozil never make impact reach like Luis Suarez or dey score plenty goals. True true wetin una think. Say d guy na waste for arsenal or dem too make mouth abi d guy dey okay, me i bow for the matter


No comments:

Post a Comment