Get your Latest football news, Scores, Gist and Win Awuf Recharge Card
Thursday, 6 February 2014
Wetin dey Happen to Messi
Our former world best player playing ability dor dey drop ever since Ronaldo win Ballon d'or na only 1 goal eim dor score and plenty Assist. Abeg wetin dey happen to am?
me sef I wonder oo.. ein moral don lol..
ReplyDeletemake e no go cast oo... we still need am yanfu yanfu..
ReplyDelete