Thursday, 6 February 2014

Wetin dey Happen to Messi

Our former world best player playing ability dor dey drop ever since Ronaldo win Ballon d'or na only 1 goal eim dor score and plenty Assist. Abeg wetin dey happen to am?

2 comments:

  1. me sef I wonder oo.. ein moral don lol..

    ReplyDelete
  2. make e no go cast oo... we still need am yanfu yanfu..

    ReplyDelete