Saturday, 25 January 2014

Nigeria thrash Morocco to Enter Semi Final

From 3-0 down second after to 3-4 full time. Nigeria dor make history. Gmae wey we fit see Nigeria dor loose when Morocco dey lead dem 3 - 0 for first half come turn 3-4 after full time. all hail Stephen keshi.

Goal Scorers:

Nigeria:
49′ Ugonna Meshark Uzochukwu
55′ Rabiu Ali 
90′ E. Uzoenyi
111′ A. Ibrahim
 
Morocco:
Mouhssine Moutouali 40′
Mouhssine Moutouali 33′
Mouhssine Iajour 37′  

1 comment:

  1. D match 2 swit,dying minute.tru naija don make history.up naija.

    ReplyDelete