From 3-0 down second after to 3-4 full time. Nigeria dor make history. Gmae wey we fit see Nigeria dor loose when Morocco dey lead dem 3 - 0 for first half come turn 3-4 after full time. all hail Stephen keshi.
Goal Scorers:
Nigeria:
49′ Ugonna Meshark Uzochukwu
55′
Rabiu Ali
90′
E. Uzoenyi
111′
A. Ibrahim
Morocco:
Mouhssine Moutouali
40′
Mouhssine Moutouali
33′
Mouhssine Iajour
37′

D match 2 swit,dying minute.tru naija don make history.up naija.
ReplyDelete