Monday, 13 January 2014

First 10 people to predict match scoreline for Chelsea vs Man.United go win our Awuf N500 Etisalat Recharge Card.


AWUF TIME!!! The time to Predict & WIN N500 recharge card don land. The match to predict na CHELSEA VS MAN UTD. Oya start to dey predict oooooo to win your own AWUF Card.

N.B – Na only d 1st TEN people to predict d match scoreline correctly na go chop our awuf card. ABEG MAKE UNA SHARE AND LIKE D POST. D MATCH NA ON SUNDAY 4:00PM. E fit be you!!!!

4 comments: