AWUF TIME!!! The time to Predict & WIN N500 recharge card don
land. The match to predict na CHELSEA VS MAN UTD. Oya start to dey
predict oooooo to win your own AWUF Card.
N.B – Na only d 1st TEN people to predict d match scoreline correctly
na go chop our awuf card. ABEG MAKE UNA SHARE AND LIKE D POST. D MATCH
NA ON SUNDAY 4:00PM. E fit be you!!!!

Chelsea 2 vs 1 Man u
ReplyDeleteChelsae 2-1 manu
ReplyDeleteChelsea 3-1 man u
ReplyDeleteChelsae 2-0 Man Utd
ReplyDeleteMartins Ajunam