Una dey see matter so one austrian club thrash reigning world Champion Bayern Munich. You think say that one nor reach make you guess how many dem thrash dem. The club 'Red bull salzburg' wen dey based for austria dey at home wen dem meet Bayern. Them embarass world reigning champion 3-0 flat. Me sef i nor fit hold laff. With this form so una think say dem fit still hold deir champions league title so

Which tym them play the match...and you sure say bayen use they complete squad
ReplyDelete