Friday, 24 January 2014

Surgeon talk sey Falcao still get World Cupm hope

On Wednesday Falcao get cruciate ligament damage, which means dat he fit nor play for World Cup, because the World Cup na just five months from now. However, the surgeon sey dem go try see wetin der fit do sey he still get chances of making d World Cup tournament, but e go dey difficult oo but them go try. Normally, dis kind injury na 7 to 8 months to treat dem, but lets just see wetin we fit do. Eim come sey Falcao self dey strong and they respond to treatment as well.

No comments:

Post a Comment