Tuesday, 28 January 2014

Ramsey out for 4 to 6 weeks

Aaron Ramsey dor get injury wey der dey call tight injury. and he nor go dey available for use for almost 4 to 6 weeks. Arsenal fans dis na bad market for una oo. Una league dream dor dey wor sleep away from una. no ramsey no walcott. na wa ooo.

No comments:

Post a Comment