Tuesday, 21 January 2014

Manchester United dey prepare bid for Mata

Chelsea dor open exit door for Mata, der sey anybody wey want Mata must bring £40m. Now ManU dor dey arrange d money to buy Mata, but there come say dis bid nor concern Rooney oo cus der nor ready to sell Rooney.

No comments:

Post a Comment