Tuesday, 28 January 2014

Liverpool disgrace Everton with 4 - 0

Gerard na start d whole thing after he score d first goal, den Sturridge come add two goals and Suarez kna d last goal put. the two side dey always dey play draw, na them we know as Merseyside rivals. there nor dey gree for each other, but yesterday ehn Liverpool vex come take them drink water keep cup. But one kind issue come wor enter between Suarex and Sturridge after eim miss penalty, na d coach remove am instantly, wey coach wor shake am e nor gree cus he dey vex. Abeg Sturridge take m easy

No comments:

Post a Comment