Jose Mourinho sey he pain am sey he sell Juan Mata, d guy na very good player in fact he dey very fantastic, just dat he nor fit into my team, because I build my team around Oscar as my number 10.
He hard me well well to make d decision. The thing pain me say I nor fit make Mata happy for Chelsea bcus I always like to make players happy. I like am well well for only dis 6 months wey I know am ow much more the fans wey dor know am for many years. I know sey when he go return to Stamford Bridge to play against Chelsea the fans go give am good reception. I wish am d best.

No comments:
Post a Comment