Monday, 20 January 2014

David Moyes wor bid for Juan Mata with £37m

Moyes dey plan to sign Mata from Chelsea with £37m. If e work Mata go be d highest signing player for ManU. Mata wey dor even tire for Chelsea self, and again u kn sey World Cup dey come and eim wor make am, but e nor go fit make as he dey always dey bench so, d guy need playing time badly. But the question na Jose Mourinho go gree sell Mata to ManU?

No comments:

Post a Comment