Sunday, 19 January 2014

Congratulations to our new winners wey predict d match scoreline between Chelsea 3-1 ManU

The names of the winners na:

Master Namesix,
Sodipo ibraheem,
Marthosky

If your name dey here drop your number make I for fit send you credit thank you.

Abeg make una dey follow d site pls.

11 comments: