Tuesday, 14 January 2014

Congratulations to our 10 new winners!!!



Names of the winners: 1. Master Namesix, 2. Dauda Taye, 3. Edepupa, 4. Marthosky, 5. Taofeek Dotun, 6. Samuel Lucky, 7. Nnamene Chiadikobi, 8. Tonte, 9. Olubode Olakunle, 10. Oladehinde Sulaimon

I wor use this opportunity thank all of una for una wonderful support. If you see your name begin drop your Etisalat number for here to collect your prize. Those wey nor win keep trying next time E FIT BE YOU OOO!!!!

39 comments:

  1. This site make sense wella, easy to access..

    ReplyDelete
  2. Edepupa, my phone number is 08096483973

    ReplyDelete
  3. yes Maxwell na mk i do am. oya u give me your number make i send you ur card

    ReplyDelete
  4. ok correct you go get ur card now

    ReplyDelete
  5. This ur new site,I like this new site,thks for giving nigeria good information about football.

    ReplyDelete
  6. thank u too, wetin b ur full name David please?

    ReplyDelete
  7. Na ma number be dis 08189017889

    ReplyDelete
  8. My name is Oyedokun david on Facebook I reply u on Facebook that I no see the card

    ReplyDelete
  9. 08176159679 taofeek dotun

    ReplyDelete
  10. Taofeek dotun 08176159679

    ReplyDelete
  11. Taofeek dotun 08176159679

    ReplyDelete
  12. master namesix 07085776295 my etisalat get small wahala. una two much

    ReplyDelete
  13. Maxwell i dor send u ur card oo

    ReplyDelete
  14. On behave of me and my people pls help me thks the oga of this piginfootballfans for the card giving to me is #1000 god bless.

    ReplyDelete
  15. Received nd loaded..thanks a blast

    ReplyDelete
  16. Amen oooo mk u dey follow d website everytime n invite ur friends

    ReplyDelete
  17. Yes itz airtel number 07085776295 namesix

    ReplyDelete
  18. Yes oo,na my etisalat no b that abeg na first tym were i dey win b that

    ReplyDelete
  19. Ogar mi na me b that...abeg i still dey wait na my no b this again 08183576525

    ReplyDelete
  20. My number is:08185948552

    ReplyDelete
  21. I neva see una mesage o, i remember d last tym i win una been cal me tel d pin, i thnk mayb una go cal and tel me d pin cuz i neva see message master namesix 07085776295

    ReplyDelete
  22. Am yet to get my card you send to 07085776295 plz resend d code to 08175588152 master namesix

    ReplyDelete
  23. May GOD bless una well well ooooo.i don received my etisal awuf 1000 recharge card o.More bless4ng and thank u well well o

    ReplyDelete
  24. I don folo chop mine o, master Namesix

    ReplyDelete
  25. I have recieve mine 2....i no still blv wenti i dey see..i swear i must invite but you guy 4 get inviting link....thanks alot man

    ReplyDelete